But na wisdom you go use make money na shebi? 😏
Person wey no get wisdom no fit blow shey you know?!!!
Even if he blow, the money no go tey
You are viewing a single comment's thread from:
But na wisdom you go use make money na shebi? 😏
Person wey no get wisdom no fit blow shey you know?!!!
Even if he blow, the money no go tey
Exactly! I don get the wisdom to use the money na make I dey go for the money and as I get the money I go dey get more wisdom on to use am, hehe.
Hmmm, who go give you wisdom? Since you get am, abeg share give me.
God dey give me wisdom everyday through his Word and people too, so all you have to do is study the word of God and learn from people too.
Correct. One fit get money, but because he lacks wisdom, he misuse the money. So, it's better to have wisdom ahead of money . Nbok
Well said
♥️
I appreciate