Sort:  

You sure say you read that story well
Solomon nor get money before God give am wisdom and riches together
And again, Solomon nor choose wisdom to spend him money well... He choose am to rule God people well.

So I wan ask, you get people wey you wan rule abi you wan carry many wives and Concubines like Solomon wey get many wisdom do? 😂

Oga choose money joor

"that it's better to get wisdom than gold"

Na solomon talk am oh no be me for proverbs 😏

Oga if you're Christian, studying His words well... You have enough wisdom to go through this world.

So why choose wisdom again when you have it in your Bible? 🤷‍♀️
After all, the same Bible said "Money answereth all things" 😁

I no fit convince you, me sef know 🤣🤣🤣

Me and you go follow spend the money sha

😂😂😂
Better follow the money with me o
Wisdom ni wisdom ko

🤣🤣🤣
I go collect half

No wahala
We go share am well and wisely 😂

The point isn’t what he used to the money for, the point is did he get the money? Yes.

Of course, he got the money
And I'm also going to get the money too since I'm choosing money 🥴
Wisdom don dey already... And I repeat, nobody go fit wise reach Solomon for this life again so what are you saying? 😂🤨

Na, Solomon never get money when God give am wisdom, na after but then with all the wisdom when he get he still fall short, hehe.

But last last na wisdom e use get money oo.as him ask for wisdom God vex say, OK take wisdom and money 🤣

But remember, that one na Solomon, me na me and I dey go for wetin I nor get, Solomon nor need money nai make he ask for wisdom, wetin I wan use wisdom really do when God talk say the wisdom of man is a filthy rag before him?

🤣🤣🤣 it's alright..
I give up..

Hehe, please don't give up oo, make sure to get good reason why you dey choose wetin you choose oo, lol

I'm not giving up on my choice..
I'm giving up on the argument.