Sort: Β 

Wonderful πŸ˜‚
You sure say na everybody wey you dey prepare for wan go heaven so πŸƒβ€β™€οΈ

Normally people wey no go enter many pass people wey go enter, but we go continue to pray to God make he add us join list abi 😁

🀣🀣🀣
Amen o
Even if na the last number I dey for the list πŸ₯²

Β 2 years agoΒ (edited)Β 

People wey day this chat, na all of us day 😁

Nice one 😁

Na so e be oo, hehe

Fact πŸ’― no long cap.

Make we dey do good join the prayer too

Exactly πŸ™πŸΎπŸ™ŒπŸΎ

πŸ‘ŒπŸ’―

Don't you know am with the keys? Better you seek my presence now

I'm at your presence now 🀲🏾

You're just standing. Do the needful

No fear you follow day 🀣

Yes o, very important
I nor dey fear, I just dey worry πŸ˜‚

🀣🀣

Wetin dey worry you πŸ˜‚

Wahala for who nor go follow dey oo πŸ˜‚

You sef follow πŸ˜…

Awwn, thank you ehn, you sef go follow normal normal, hehe

Big wahala but na person you be now so take a chill pill

As in ehn πŸ˜‚

How was your day?

My day was great I'd say and yours?

Wetin dey cause her fear πŸ˜‚ na good person she be na

🀣🀣🀣

Β 2 years agoΒ (edited)Β 

Lol, se you Wan go ni

Why not! I dey the road self like this 😁

Lol you Wan go before rapture lol

Anyhow e wan be, I sha wan go 😌

Heheh lol I pity you lol.... You go see pepper lol

You nor wan go?

Not yet lol

Okay oo πŸ˜„

Shuuuu see question, who no go wan go πŸ˜‚

I nor sure oo but nothing is impossible, hehe

Haaa I no dey o, the one too deep... Na so e hold my breathe πŸ˜‚

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Be nice small small na πŸ˜‚

Lol pastor Chris lol

Boss 🀣

Odogwu fresh

πŸ€πŸΏπŸ™ŒπŸΎ

Show me way na

Jesus is the way, the truth and the life 😁

As in ehn, he nor dey play so? πŸ˜‚

Heheh pstress hope lol

What are you saying now oo? πŸ™„πŸ€£

Abi oo, Steven the Baptist πŸ˜‚

πŸ€£πŸ™ŒπŸΎ

Well done sir

Opppoorrr boss of the bosses

πŸ˜