You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #55 - "MONEY VS WISDOM"View the full contextView the direct parentstevenson7 (72)in Speak Peace âĒ 2 years ago Oh wow It's Friday already ðģ
Who am I seeing here at this early hours of the day? ð
Good morning sir and yes, it's Friday already, hehe
Good morning ma ð
Hope you slept well?
You have abandoned my message na ð
Yes I slept well.
I'm so sorwe about that, I don't make use of discord too much that's why
No worries ð
Glad you slept well
Yea, thank you
Always sleeping well dey play oh lol
Hahaha, please allow me play the play oo, lol
Heheh you must be kidding me
Are you a kid that I will be kidding you?
You are allowed, it's a free world ð
Thank you my dear, I need am, hehe
Go and sleep back biko ð
Mtchew
Lol
Stay away from me
Never!
My foxy ð
Please make una clear ground, fight iyaff wantu start o
You don too know @hopestylist scope.
Coming from the person that was still online on whatsapp till to 12 midnight. Dey play true true ð ð ð
My guy sip na
Vawulence minister don show ððū
Ehn agba yahoo og
Sir? ðĪĢ
Heheh og fundz of lagos
As in ehn, but make he shift from were I dey oo, if not he go collect, hehe
ðĪĢðĪĢ
You be assistant na shebi
No oo, I be he manager, lol
Lolz
Ahhhh see you
Where you take dey see me so?
Thank God you know is early hours of the day... Your mates still dey sleep, wetin you dey do here ð
Hahaha, no naw, my mate don reach school since naw, na late I even dey late sef lidis.
And you still dey here ð
You wanna cry?
Hahaha, I'm still going to come in the next, so be prepared to beat to stupor, lol
No problem, let me get my cane ready ð
Please do, I will even borrow it when you are through ð
You must be a stubborn student!! Haba!!, I must report you to your proprietress
Hahaha, you should do that if you can, I will prove to her that I did nothing wrong ð
I hate this kind of warning. Action please ðĪŠ
ððð
Ahhh be calming down o
No time to waste. I hate noisy people. Action speaks louder than words (voice)
Heheh, you on school already??? Or still at home?
I'm in school my dear but I will resume fully on Monday.
Okay my dear âĪïļðððð, I wish you all the best...
Tell those boys you are engaged to be married oh abeg...
I put all my card on you oh lok
Hahaha, let those boys avoid me sef, I nor get that time oo, but make any cute one nor come Sha ð
My baby lol
Who is this one baby? ðð
Yah my in law and also my baby lol
Nor make me find you come flog o ð
Ahhhh dey come, I don prepare bride price for @hopestylist
Hahaha, the great finder ð
Lol, she Wan flog your bae hope
Leave @quduus1, make he just dey play ð
You are drunk
I'm just sober, lol
Hmmm
Hmmmm chop you
Lolz, the rice don done?
@hopestylist na kerosene, I no sure say she even dey sleep at all
I nor sure too
So na now you dey wake up? You need cane ð
I dey always wake up early o. Apologize for coming late ð
How I wan take believe you na ð
This is too early oh lol...
Sam dey vex lol
Hahaha, na so e supposed to be, lol. It's better like this, hehe
Heheh you are drunk
Is it not you that go and bring wine from north California ð
Sure, it is
Yes dear
The guy don vex
Party no be afternoon something?
This party needs people to arrange chairs so e gat start early so that people go help arrange the chairs ð
Who wan con arrange am lool
You don Sha dey arrange am so ðð
Hahaha ðð
Ok oo
Yes ma'am, lol
Oya let the arrangements begin
It has begun since sha, hehe, but you are welcome to the venue ð
I don miss on item 7, hehehe
Heheh dey play
Keep playing âšïļ
So much time for fun
Yes oo, this time na we go taya, hehe
I don even dey tire laidis ð ð
Lazy me ð
Issorite, take it easy Sha, na small small, hehe
E shock me as I see the tag sef but e make sense jare. More time for engagement
Yeah, we get to spend more time together, hehe
Sure
Sam did not sleep ðīð
Hahaha, I'm very sure he did ð
E shock you ð
Na so e shock me too when I see the tag but I likeyyy
Yes I love it, hehe
ðŊð
Hahaha ððĪĢðĪĢðĪĢðĪĢ
Funny you ð
As I gentle reach ð
How was your day mama
So stressful my dear
Like I am so tired ðĐðī
Hopeee good morning dear ð
Good morning dear
Good evening dear
How do you do my dear?
Shuooo be calming down na
Allow me come spread red carpet for you first before you enter ðââïļ
Forgive me ma ððð
I say make I come prepare the way for everybody
Like John the Baptist ð
Wonderful ð
You sure say na everybody wey you dey prepare for wan go heaven so ðââïļ
Normally people wey no go enter many pass people wey go enter, but we go continue to pray to God make he add us join list abi ð
ðĪĢðĪĢðĪĢ
Amen o
Even if na the last number I dey for the list ðĨē
People wey day this chat, na all of us day ð
Nice one ð
Na so e be oo, hehe
Fact ðŊ no long cap.
Make we dey do good join the prayer too
Exactly ððūððū
ððŊ
Don't you know am with the keys? Better you seek my presence now
I'm at your presence now ðĪēðū
You're just standing. Do the needful
No fear you follow day ðĪĢ
Yes o, very important
I nor dey fear, I just dey worry ð
ðĪĢðĪĢ
Wetin dey worry you ð
Wahala for who nor go follow dey oo ð
You sef follow ð
Awwn, thank you ehn, you sef go follow normal normal, hehe
Big wahala but na person you be now so take a chill pill
As in ehn ð
Wetin dey cause her fear ð na good person she be na
ðĪĢðĪĢðĪĢ
Lol, se you Wan go ni
Why not! I dey the road self like this ð
Lol you Wan go before rapture lol
Anyhow e wan be, I sha wan go ð
You nor wan go?
Not yet lol
Okay oo ð
Shuuuu see question, who no go wan go ð
I nor sure oo but nothing is impossible, hehe
Haaa I no dey o, the one too deep... Na so e hold my breathe ð
ðððð
Be nice small small na ð
Lol pastor Chris lol
Boss ðĪĢ
Odogwu fresh
ðĪðŋððū
Show me way na
As in ehn, he nor dey play so? ð
Heheh pstress hope lol
What are you saying now oo? ððĪĢ
Abi oo, Steven the Baptist ð
ðĪĢððū
Well done sir
Opppoorrr boss of the bosses
ð
Heheh dey play
ððð
Merit how far na
E nor far o
I dey find money ð
Hehehehe I dey find wide lol
Nor be lie, abeg I never see the red carpet oo, I don ask sir Steven to go back first ð
ðĪĢðĪĢðĪĢ
Red carpet don change color
Make ona waka for ground like that
Hahaha, why you like to dey buy cheap things sef? And you get mind dey choose wisdom oo, just dey play ð
Na money I choose joor
Oh really! Thank God oo, hehe.
Am with it. You're careless. You left it under rain that's why I took it away. Just go home before I set my eyes on you now.
Haha, that rain fell at the right time, I've already reached at home, lol
You came late niyen
Abi na you come late ð
Dey play ð
Oh my God lol
Why are you shouting this early morning?
I miss you ni
Awwn, I miss you too sha
Like It took me unaware ð
Eya, thank God, now you are aware, hehe
Please tell her oh
Yes I have telled her, lol
Avoid her
Lolz
Hahaha ð
Yesoo
You are welcome on board, hehe
Dey play
Shift
He schock me too ð
Hahaha ðð
Hehehe the boss is here ð wisdom go overflow ð
I swear ðĪĢ
ððð