You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #55 - "MONEY VS WISDOM"View the full contextView the direct parentstevenson7 (72)in Speak Peace β’ 2 years ago (edited)Hey, also add 100 Ecency point to the prize pool permanently. π @samostically
If this points nor reach me, I fit fight everybody for the next hangout ππ€£
Make I just send am to your direct na π
Abeg, better π
So that I nor go stress anybody next week... I'm waiting π
π€£
Ehen
Everybody don rest now π
Daddy π₯Ίπ₯Ίπ₯Ίπ₯Ίπ₯Ίπ₯Ίπ₯Ίπ₯Ίπ₯Ίπ₯Ίπ₯Ίπ₯Ίπ₯Ίπ₯Ίπ₯Ίπ₯Ίπ₯Ίπ₯Ίπ₯Ί
I see am o π©π©π©π©π©π©π©π©π©π©π©π©π©π©π©π©π©π©
I go spend am small small ππππππππππππ
Correct πππππ
Lol π€£
ππ
Laugh well my Boss... I say make I try avoid vawulence na make I send warning but @stevenson7 don settle me, we are all good π
Vawulence Distributor
ππΎππΎπ€£
Ahhh e get name?
What of salary? Them go pay for the position? π₯² I dey accept transfer o
3 months trial period first
Ahhhh a whole three months? π₯²
I dey quick dey give up o
Permanently u sayπ€£
Thank you!
Yes boss π
My little contribution to your project
Or if you think me boosting and curating the post would be better, then let's do that one
The points are okay. Thank you too. πππ
π€πΏ
Boss how far @starstrings01 Them say I go drop link for you π₯Ί
No forget your boy oh
message me for discord boss...
Done ππΎ