You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #55 - "MONEY VS WISDOM"

in Speak Peace2 years ago

Today's question is difficult.
One thing I've learned is, a lot of factors actually influence the kind of decision we make, especially ones like this.

You no go ask any average Nigeria now make him talk say na wisdom him want. Person wey never chop 3 square meal no go day find wisdom na.

Or it you ask Elon musk, na automatic wisdom.

But personally, at this stage of my life, I'd choose wisdom. Not because I have a lot of money (I no get shi shi oh😂) but because money is not at the very top of my priority now. Wisdom would help me build the money I seek then like Arya star I go day sing "he day rush".

😁
I hope I have been able to convince you not to confuse you....

Sort:  

I dont Want to be wise for years... Maybe I can be wise later

You're the wisdom man na.
I don't think you need it like that 🫠

After squandering the money and left with nothing, especially for the future? 🤣🤣🤣
Na that experience worse oo. You better choose wisdom to gather more money.

I really agree with you my gee, sinec I dey read other people comment, and every body dey talk money.na the reason why we no even get the money because we lack the wisdom to get money and how to manage am. Thanks for sharing this great piece

Nothing like that o
You go for what you don't have 😂
Nobody fit wise reach Wisdom for this life so the small one wey you get dey enough to make as much money as you can.

Thank you 😌

So like this, you nor get wisdom Sir Steven... Na wa o 🥲 and I be dey look up to you for advice

Me I go choose money o
Wisdom go waka come by himself 😏

Na God you go look up to oh 😅
Na wisdom I day find oh my sister.

Money go come as effect of wisdom.
😁

Okay o, all the best with am o

You don use style tell @stevenson7 say he no wise be that... Steven, shey na true say you no wise?

😂😂😂
Boss, why you dey set me up like this na? 🥺🥴

Wisdom never reach 🥲

Hmm... you know say most wise men wey I don see dem no too dey get money because they know say money na vanity and na waste of time to seek for it.

So when you don get the wisdom, you go see say he no need make you dey pursue for money. Make you just dey your dey.

Exactly

No be the money to bring happiness or eternal life but money go make life easy sha

Don't allow them to confuse and convince you. Stand on your leg.

Yes ma'am 😂

Correct 💯