To be honest, I get harsh. I fit scream if na bad network dey vex me. Walahi, nothing pisses me off like slow internet. If my family hears me scream at my phone they already know wetin dey sup 😂
Better, I was thinking of maybe you'd break a mirror or throw your laptop or phone away like the oyinbos do in movies. You'd just be getting ready your people to throw you out of the house then.🤣🤣
Lol na real life we dey so, how pesin go break phone and laptop because of anger... Maybe that one is for rich kids 😂
Exactly, rich kids o. I mean who does that..? Throw iPhone - $1200 dollars or smash it on the floor. Make I just lay my hand on that one that was smashed lasan.. I don blow be that o🤣