if you put beans for fire, how many hours e dey take before e don? so now you know say beans sef dey vexedππ,
clap for me na
You are viewing a single comment's thread from:
if you put beans for fire, how many hours e dey take before e don? so now you know say beans sef dey vexedππ,
clap for me na
π
Oya applaud me oπ
clap clap clap clap clap clap
π€π€π€π€
π π
Abi nauπ
Yes oo
We have applauded you oo, you really tried ππ.
Thank you oooπππ
You're welcome dear
π
π
As in ehn, this girl will nor kill us with explanation π€£π€£
Abi Iπ€£π
Yes oo π
π π
Hehehe
Treasure ππ, I sight this your beans vs anger illustration π
Welcome mama, you sabi road o
Nor be small, she Sabi the road gon, lolz.
Yes o
Hehehe
Mama , πbe enjoying o
I hope so oo
Hahaha π
D road straight Wella π
π π π€£π€£
As ehn, na top notch oo π€£
Nothing wey I no go hear from this engagement
It's getting interesting shaa ππ
Learning continues
Hahaha, as in ehn, we are learning and growing ππ
Hahaha ππyou are famtambulous with that explanation, lolz.
πππ no be small famtambulous
As in ehn ππ
ππ π€£
Hehe.
Abeg I dey church chat you later
No problem, take care π
Who knows? Instead of taking water to chill anger, Maybe immediately putting beans on fire is a better alternative. π€