You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #41 - "Dealing With Anger"View the full contextView the direct parenttreasuree (71)in Speak Peace • 2 years ago from her writing na, you sef go feel her anger
Who no go vex for that kain thing.😒
I vex well well o
I still dey vex sef.🚶♀
🤣🤣🤣 oya no vex I, I dey beg on be half of @pearlsuddy and @glorydee. Abeg. @hopestylist and @quduus1 make una still beg her for us. 🤣😀
Ehn...I no vex again 🚶♀
Hallelujah o
Yeah 💃💃💃
Sorry @jessicaossom, I don't like it that you are still angry, just sorry for your sisters, they did not know what they were doing, lolz.
😅😅
I don hear, I'm not angry again
Yes and I'm happy you are are feeling better now 😊❤️.
😇
😄😄
You go dey make her head dey swell up now🙄
Yes naw, she needs it, we don't want her to be angry and we are happy 😁.
Hahahhahahaha, okay o
Yes naw 😁
Please calm down dear.
I am calm 😇
Yes I see that now, nice one dear.
Eyah Mrs vexer heheheh 🤣🤣
Hahaha, as in ehn. I was not looking at it from that aspect though, I wanted to taught @quduus1 🥵.
So now as you look am ,wet in you see?😁
I wan just find trouble small, lolz.
😀😀😀🤣 trouble maker
It's not like that naw 😂😂
You are a trouble creator heheje
I'm not oo, it's you that is a trouble creator m
Don't mind her she needs deliverance heheheh 🤣🤣🤣
🤣🤣 i no dey house o
Which trouble oh
I nor even know sef, I nor wan find again, I have change.
Hehehe she see trouble hehe 😊😊
I know na, she be madam trouble
Heheheh you are high hope with you calling my name here 🤣🤨
Hahaha, I'm not oo, or maybe the both of us are, lolz.