Sort:  

Hehehehe 🤣🤣🤣🤣 abi na I fear her anger aswear 🤫

Hmm, so you don see her dey vex before?

Heheh 🤣🤣 see you..you no see how nobody could come to her to confess hehehe 🤣🤣🤣

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂
Laff wan kee me here...

I disagree with yo joor.. Me I only talk at home when it is necessary but, I no kon understand the reason why nobody gree confess even as I dey shout dey para... God dey sha😂😂

Hehehehe 🤣🤣🤣 lol dey fear you aswear 📸📸📸 I see am sef hope fire no come out from your head hehehehe 🤣🤣🤣🤣🤣

😄

Heheh 🤣🤣🤣🤣

Foxy is crazy really 😂😂

Hahaha, as in ehn because you say if na you them for collect oo, hehe.

Heheheh you don start to dy enter me again you this girl hehe 😊😊

Your sisters know you better for that aspect nai make them nor wan confess make them nor collect 😂😂

😂😂😂
E weak me o

Hahaha, as in ehn 😂

Abi oo, lolz, you are truly a good observer 👍.

Hehehehe 🤣🤣🤣 abi na I learnt from the best eheheh 🤣🤣🤣

Yes, I see that 😊.

from her writing na, you sef go feel her anger

Who no go vex for that kain thing.😒
I vex well well o

I still dey vex sef.🚶‍♀


🤣🤣🤣 oya no vex I, I dey beg on be half of @pearlsuddy and @glorydee. Abeg. @hopestylist and @quduus1 make una still beg her for us. 🤣😀

Ehn...I no vex again 🚶‍♀

Hallelujah o

Yeah 💃💃💃

Sorry @jessicaossom, I don't like it that you are still angry, just sorry for your sisters, they did not know what they were doing, lolz.

😅😅

I don hear, I'm not angry again

You go dey make her head dey swell up now🙄

Please calm down dear.

I am calm 😇

Yes I see that now, nice one dear.

Eyah Mrs vexer heheheh 🤣🤣

Hahaha, as in ehn. I was not looking at it from that aspect though, I wanted to taught @quduus1 🥵.

So now as you look am ,wet in you see?😁

I wan just find trouble small, lolz.

😀😀😀🤣 trouble maker

Which trouble oh

Hehehe she see trouble hehe 😊😊

I know na, she be madam trouble

Heheheh you are high hope with you calling my name here 🤣🤨

Hahaha, I'm not oo, or maybe the both of us are, lolz.

I don't know for @quduus1 o

Hehehehe lolz you dey yne cultist hehehehe 🤣🤣

😆😆

Hehe 😊😊😊😊

you need to fear her o, she be vex part one

Hehehehe 🤣🤣🤣 you see hope she dey fear 🔥🔥🔥

Heheheheheh 🙂 abeg o

Hehehehe hope she you dey hear hehehehe 🤣🤣

Abeg i no dey house, if dem transfer aggression for your body

Hehehehe 🤣🤣 lolz, transfer of aggression hehehehe 🤣🤣🤣🤣🤣


You never see anything na hin you yarn say you dey fear my anger...Thank you @hopestylist

I comment my reserve..🚶‍♀🚶‍♀🚶‍♀

Hehehh 🤣🤣🤣🤣 lolz 😂🤣🤣 we don start my dear, I go first you come next week sef hehehe 🤣🤣🤣🤣...
I dey like challenge Weller 🤣😂🤣

Make we see as e go be na😃

Oya na noo Lele we go jam for corner next week

Yes oo, I can't wait to see who wins this challenge, hehe.

Oya na no probs

Normally, you can be the first next week too 😉

Heheheh you are correct

Yes dear 😊

Me self I commented my reservoir 😂😂🤣🤣😂

😅

Abi na hehehehe 🤣🤣🤣

Which abi na? You need to eat something 😏😏.

@quduus1 is loosing his mind 😂😂

Oyacome and answer @quduus1 😅

🏃‍♀️🏃‍♀️🏃‍♀️

Come for what you oh

Heheh 🤣🤣 you are the cause hehehe 🤣🤣🤣

Ah!! Sorry ehn, but please try and stop loosing your mind.

Hehehe 🤣🤣🤣🤣😂🤣😂🤣

What? Your reservoir? 😂😂

Yeah hehe I no get anything hehehehe 🤣🤣

Oh, okay oo.

You're welcome dear, please sorry for Foxy, he just has bad mouth 😂.

Ah!!! Beans dey vex? I never knew 😂😂

if you put beans for fire, how many hours e dey take before e don? so now you know say beans sef dey vexed😁😁,
clap for me na

😆

Oya applaud me o😁

clap clap clap clap clap clap

We have applauded you oo, you really tried 👏👏.

Thank you ooo😉😉😄

You're welcome dear

As in ehn, this girl will nor kill us with explanation 🤣🤣

Treasure 😂😂, I sight this your beans vs anger illustration 👍

Welcome mama, you sabi road o

Nor be small, she Sabi the road gon, lolz.

Hahaha 😂
D road straight Wella 👍

😅😅🤣🤣

As ehn, na top notch oo 🤣

Nothing wey I no go hear from this engagement
It's getting interesting shaa 😂😂
Learning continues

Hahaha, as in ehn, we are learning and growing 😄😄

Hahaha 👏👏you are famtambulous with that explanation, lolz.

😆😆😆 no be small famtambulous

Who knows? Instead of taking water to chill anger, Maybe immediately putting beans on fire is a better alternative. 🤔

LOLzzzz...Ehn shey beans dey vex?
Me I never see beans wey dey vex before o?

Abi is it just me? Hahahaha😂

Let me explain again, you dey speak English,
As beans dey stay long for fit, e mean say e dey vex😁

😆😆😆😆😂