You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #41 - "Dealing With Anger"View the full contextView the direct parenttreasuree (71)in Speak Peace • 2 years ago Abeg i no dey house, if dem transfer aggression for your body
Hehehehe 🤣🤣 lolz, transfer of aggression hehehehe 🤣🤣🤣🤣🤣
yes o
Hehehehe you sabi too many things geheheh
My second name ba sabi sabi
Hehehehe 🤣🤣🤣🤣 I like Sabi Sabi Sabi people hehehh 🤣🤣
why you no go like am na? good morning o
Hello hehehehe 🤣🤣🤣 how are you doing today 😊😊