You are viewing a single comment's thread from:

RE: HIVE OPENMIC WEEK 104 || UNSTOPPABLE - SIA GUITAR COVER

in Hive Open Mic3 years ago

Wow.. boss see freshness now... Come join with mad guitar skills again
Chai boss na you be baba
I so much love this song and I really liked the way you made it more interesting with your guitar 💞💞🙏🎸🎸🎸🙏🙏🎶🎶🎵

Sort:  

Lol.. I don watch the video more than ten times, I dey find the freshness wey you dey talk about. Still now, I never see am.

To be called fresh, from a superb fresh multi instrumentalist like you, it's an honour sir. Thank you boss!

Boss... You make me the laugh inside room this night ooo😄😄😄😄😂😂
Is that superb multi instrumentalist for me...?,😂😂😂
Ahh boss you even add superb oo,😂😂
I sha no know say you sabi whine person too fa, na today I know seriously, ah...! I think say I sabi whine people I don jam today 😄😄
But boss base on that freshness matter ba, just keep calm another person go come tell you the same thing way I talk and I go follow comménts for this post immediately I see am I go call your attention for there so that u go know say na true I de talk 😄😄
Boss say na superb😂😂😂 na manage I de manage my life with music here oo 😅😂 abeg oo😅😅😅😂

Lol.. I no dey whine na 😅. I just dey talk things base on the matter wey I see am. If na whining, I never whine for my life.

Hahaha 😂😂😁
See another whining again ooo😅😅
Sha thank God say I don know today...😅😅