You are viewing a single comment's thread from:

RE: HIVE OPENMIC WEEK 104 || UNSTOPPABLE - SIA GUITAR COVER

in Hive Open Mic β€’ 3 years ago (edited)

Boss... You make me the laugh inside room this night oooπŸ˜„πŸ˜„πŸ˜„πŸ˜„πŸ˜‚πŸ˜‚
Is that superb multi instrumentalist for me...?,πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Ahh boss you even add superb oo,πŸ˜‚πŸ˜‚
I sha no know say you sabi whine person too fa, na today I know seriously, ah...! I think say I sabi whine people I don jam today πŸ˜„πŸ˜„
But boss base on that freshness matter ba, just keep calm another person go come tell you the same thing way I talk and I go follow commΓ©nts for this post immediately I see am I go call your attention for there so that u go know say na true I de talk πŸ˜„πŸ˜„
Boss say na superbπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ na manage I de manage my life with music here oo πŸ˜…πŸ˜‚ abeg ooπŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜‚

Sort: Β 

Lol.. I no dey whine na πŸ˜…. I just dey talk things base on the matter wey I see am. If na whining, I never whine for my life.

Hahaha πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜
See another whining again oooπŸ˜…πŸ˜…
Sha thank God say I don know today...πŸ˜…πŸ˜