Achieved What He Wanted

in #airhawk17 hours ago


image.png
Source

flex city reject, Dortmund reject and Manchester United reject
Person wey board Don dey vex for
Till tomorrow na man united van p dey come
Even if he didn't play for long
He achieved what he wanted to some extent in a short period of time
Se arsenal couldn't give him
What a useless and unfortunate ground to be in
They go soon rake commit soon
He come back
Na genoa we go loan go
Lowkey una fey happy with that fraud ?
See your life

Shey na club talk those things abi na players talk ??

U not fit read again
garri don make you no see. different players were mentioned an the one wey garri smoke you you talk
U should know I dey reply to that Arsenal fan
E move you die

If e no move u, u no go dey cry the way u and ur fellow attack person wey post