Not ready To Take It In

in #airhawk7 days ago


image.png
Source

Bro, I go dun scatter that place o
Na foolishness dey worry all of them with that goat wey dey type novel as him him dey talk
That's why I group all of them together...I no get time for long talk
Those guys just stupid bro.... I be won buy the matter for you o when one type say "normal stuff"
Thanks jare. Them don form clique come be like say dem know arsenal pass the English people wey live there. Bedsides DStv and streing how many of them fit match day tickets per week even if them fly them free...
I dey tell people.. no dey dey emotional about football
Na rubbish na

Tho, no be mistake but na rubbish

Also, I can't send threats, na to just go kill
Come dey form van de for Nigeria.
U f**king mad prick
Nevertheless, una goodnight
All my body dey Asif them use × oraimo cord wipe me
Good night where. Your phone go fall inside water if you try
Which water again?
Se one wey dey make misbehave?

U see d way I dey always tackle

E takes dey always make me laugh

Na when e begin equate the ount spent to buy a player to the player performance make me laugh