No be small liver Naija people get ooo...na one of my bros. See the post, you go fear fear now. https://steemit.com/steemit/@smilexyz03/who-id-cheetah . The day wey e write this post, I just read am pass. When Cheetah visit am again naim I come PM am say guy why you dey do this kain thing na?
No be small liver Naija people get ooo...na one of my bros. See the post, you go fear fear now.
https://steemit.com/steemit/@smilexyz03/who-id-cheetah . The day wey e write this post, I just read am pass. When Cheetah visit am again naim I come PM am say guy why you dey do this kain thing na?