Sort:  

You dey hot na
Na them dey rush you 😂

Go jhur 😂😂😂
You eeeehn
Hot akara, dem just dey rush am to chop am... After that.. e don go bayi 😭😭😭😭

You mean you? Yeah, that's right 😩😢

no naaa you
You that you are fairer than Ice cream
Finer than tom tom
Hoter than hot Akara

ahhhhhhh!!!!
No burn my tongue oooo cos of your hotnessssss

The tongue gat burn o
Because I nor understand wetin you dey talk now 🙄

See, so na you dem dey rush sef, hmm, this life nor really balance 😏

You must be so famous 😎

Hahaha
No I am not 😅😅😅
I am still a nobody 😭😭😭