Sort: Β 

Na me you dey yab like that. Make I nak sledge hammer on top your comment now. Gbegborun! 🀣

@fingalenz is not a serious guy, I'm still waiting for him to define how he came about the name. Hehehehe

You actually fall my hands my brother. You suppose don hint me that diariz someone with that Olofofo handle sorry @infovore πŸ˜‚ , you now lemme jam talk.

I no follow o πŸ™‚

I will, only if I could see how it's derived 😁

Na me you dey yab like that. Make I nak sledge hammer on top your comment now. Gbegborun! 🀣

Β 7 years agoΒ (edited)Β 

I no kuku know sey you dey here. Abeg no vex πŸ˜‚ πŸ˜‚

Hahaha thanks. I left you a tiny vote here. I got to your untalented entry late

Hahaha, this is the funniest comment, i have read here today. lol