Lolzz. You know that kind thing wey you no go fit sleep well for night, no fit waka well for day time, people greet u sef na pepper body u go use answer. I dey sure say im do u dat day. My own na meat and snail inside pot. The day wey catch me eh, no be small cry for me dat day o. If u sure say u no take meat chop inside pot like me come talk make I see u lolzzzz. Me na jjc for this community o. I be newbie o wey I hear say ona dey call minnow. I hail everybody for the community. Ona doh oo
You are viewing a single comment's thread from:
Hahahaha, no be only me dey thief be that. Welcome @damieno, naijapidgin greet you