Dis mata no b here o. Infact dem suppose ban all this African pastors wey e be like say touch dey dere head so.
The oda day I watch one pastor video, he dey do deliverance for people, na hin e comot phone start to call heaven, the pastor no just get respect for God at all.
This kind case sef don happen some years back, one pastor again o say make dem go put am inside lion cage o, na so dem put am o, O'boy, na hin the lion use the man wedge conscience o.
Dem too dey use religion scam us for Africa, I swear.
The name wey me see say e fit dis man na GOGOZ.
You are viewing a single comment's thread from:
Lol
You too funny my guy
Na God go help us for this world o
yes o