πππππ I just dey imagine the kind beating wey una go chop that day.you no want go school you no let your brother go school too.
You are viewing a single comment's thread from:
πππππ I just dey imagine the kind beating wey una go chop that day.you no want go school you no let your brother go school too.
Na slap I first chop o... As e slap me ehhhh, I begin look for key wey fall from my hand