Sort:  

Una too dey attack us nao... And I no sabi stats. If I talk one now, you'll just finish me🤣🤣🤣

Oya, una never win trophy in 6 years 🤣🤣🤣🤣. Vawulence

🤣🤣🤣... No be me you go drag this hot afternoon 🏃‍♀️🏃‍♀️🏃‍♀️🏃‍♀️