🤣🤣🤣
Na your reply I dey look for since.
All those people wey dey top dey too serous pass me. 🤣🤣🤣
And now it's finally here he is asking me to talk about an app I do not even use. What kind of thing is this nau
Where you get your vibes? Na pure street you be.
E no kuku concern us as I dey think say na because election dey come make dem lift the ban.
😂😂😂😂, Lemme oooo 😂😂😂
Who hold you before 😁😁😁
You oooo 😂🤪
How?
When?
Where?
Say person fit hold you self 😂😂😂