Omo! I don't know how to thank you for giving me this naija feeling for hive.
Reading the comments dey burst my brain.
Nnnaa seen, na naija we dey when the matter dey serious say make I collect am, I go find ways do sorting. No hard feeling.

Hahahaha you are welcome, na d main matter be that.
Hahahaha e b like you and buhari ,no difference o. Everything d guy dey do,dem go talk sey "no hard feelings"
Who dey naija wey no get touch of Bubu 😂😂😂
Aswear that guy don colonize us.
Small thing now we go dey think like him but crypto don show us say we fit pass through the backyard.