My favorite foods Pasta, Egusi soup with fufu and Rice and stew. I love many foods but these few are my favorites. Well for the second question my body system rejects fish and okro soup so I don't eat lol.
You are viewing a single comment's thread from:
Ahhhhh lol 🤣🤣🤣 you need to come and stay with me for two months lol 🤣🤣🤣 you will adapt lol 🤣🤣🤣.. well we like good food Lol 😂😂😂😂...
Mr foodie 😂
Mrs foodie
Yess uncle
Ffo lol 🤣🤣
Lol
It will be hard oh
Lol 🤣🤣🤣🤣 come first lol 🤣🤣
Your system rejects 🐠🐟 fish?
Abeg wey ur house dey 😂😂
I need to eat ur fish portion
You have to fight with my younger sister to get my own portion lol
Come Enugu na. Fish dey
Arhhhh arhhhh I give up for you..I think say I like food but e be like you pass me
Lol
No be my fault na. Abeg u cook make I branch
🤣🤣🤣🤣🤣🤣see am food master
Hahahaha
Happy Sunday. Hope Sunday rice dey.
🤣🤣🤣🤣🤣
But how your body dey take reject fish and okro? Combination dey I like wella