You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #1 - Compulsory Vaccination In Nigeria View the full contextView the direct parentchincoculbert (66)in Speak Peace β’ 3 years ago π I think say you been wan die. Sebi las las all die na die
Die for where? I never even marry born pikin. Die no be die abeg. π€£
πππ... wahala be like pot of soup..you deserve to do all that bro..no death for any of us
Abi na. Amen o. We go live forever π€£
π©π© I no wan live forever but for a considerable part, yes
But you go like reach 100 right?
ππππ 100 keh...80 or 90 is good for me..I no like suffer
Lol. I wonder why people de fear 100 π€£