You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Call To Action - Engagement StrategyView the full contextView the direct parentchincoculbert (66)in Speak Peace • 3 years ago No be small thing o.. sending you the 5 hive asap. I no too sabi talk too much
😂 Better, my wallet is ever ready
😂😂.. see you wey suppose do giveaway
😂 I dey come, my giveaway go loud o
😂😂😂 believe
Ah you have show face already, I just tag you again I hope you no mind?