Sort:  

Lol, yeah 🤭

Anything for your guy

Na you I suppose to dey ask na 😏

Me ke

You wey be my boss

Abeg oo, you see this ground when I dey so, leave me for there only me go climb up 😂, I nor get money to buy goat 🐐😂

😂😂

Ehn naw 😁

How was valentine’s?😌

Did you also collect money bouquet?

I don't do valentine, so no I didn't collect 😌

Wow
Why? If I may ask

It's not something that I must do and I choose not to do it