"That's the way I am"... biggest and dumbest excuse for being a useless person. I fit slap that person...walahi
You are viewing a single comment's thread from:
"That's the way I am"... biggest and dumbest excuse for being a useless person. I fit slap that person...walahi
Or make you wipe am cord
😂😂😂
Guy you sef na street boy. dem don use cord draw cannal for your body before?
lol,, thats the way I am wired..
na prison them dey.. dey collect wire
to rewire their brain.
walahi... their brain go just set.