I don see my brother for here, beans is the best, maybe you were not eating it the right way that was why you didn't increase in size heheππ.
I love fufu too badly but the way some people prepare it down here is not that nice, so I tend to buy with caution. That afang soup, you don cause commotion here, I have never tasted it, but the way you paint the thing has made me felt like I had it this morning. Afa when you go get am for me? I don dey craveππ
This guy π
You are just a typical African Man π
You Sabi better food
Anytime i dey see he name @emreal i dey think say na woman oo βοΈπ ,,,ππ
Hahahhah, see dis one? What's making you think so? ππππ
For real oo, na how e sound to me
Till i see you well ππβοΈ
Heheheh.. ! Your highness, you are doing well
I sight you my man ππ€π
Sup bossu.. so sorry for late replies.. how you dey?
Hahhaha!! Mom who no like better thing?πππ
Awon food teacher ni - how Dem dey eat am pass wohh
Shey I'll google it first before gulping it down bit by bit ?
Send your location make i waybill the soup for you, but promise me say you nor go love any Calabar girl after you chop am because......
Hahhahahaha... This man!!! ππ Oboy if you get any Calabar lady , I dey single and always ready to mingleπ
Baba Paste location make i send one come shake your leg ππ
Nor be my hand writing oo
Hahahhah.. swears I don see am.. this case needs to be reported to the police..
Thank God i have left the states...