You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #48 - "Food"

in Speak Peace β€’ 2 years ago

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚. Boss, you sabi wine person ennnn.. normally you know say beans na better food na. you want tell me say e no dey give you joy? If to say beans na person I for marry am o πŸ˜‚πŸ˜‚Say na note I dey copy for boardπŸ˜‚πŸ™† this mannnn

Sort: Β 

Lol 🀣🀣🀣🀣 you don dey carry loud, you for use am do second wife Na lol 🀣🀣🀣🀣..

Beans ko Ewa ni Lol πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Hahahahha.. shey you dey wine me no, if you get any younger sister, I dey single and ready to mingle. No dey wine me

Ahhhhhh I no get lol 🀣🀣🀣🀣, show me evidence lol 🀣🀣🀣

Evidence for what boss. Find wife for me among you relation

Lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ we no get female for family lolz πŸ˜‚πŸ€£ or you go marry my brother lol 🀣🀣