Your own na play, since Thursday I started expecting the notification and when Friday finally came, I didn't receive, I started getting worried then boom in the afternoon when I logged in, I saw something glittering at my notifications 😂😂, my mentor @quduus1 cone follow burst my by tagging mi again.. let's do the food thing abeg, who is driving? 😂😂
You are viewing a single comment's thread from:
Lol 🤣🤣🤣🤣🤣 why your own no pass driving na ahhhhhh lolz 😂🤣🤣
Hahahhaahhah😂😂 na flight he supposed be o😂
LOL 🤣🤣🤣🤣 heheh you don dey carry Ganja lol 🤣🤣
😂😂😂 like mentor like mentee😁
Lol 🤣🤣🤣🤣 you don high lol 🤣🤣🤣
Hahhahah.. am loyal sir
Please be oh lolz 😂
Okay oo God dey your back
Hahhaha.. God dey my side but you dey inside the car wey I wan drive😂
Quduus1 one can burst someone's brain with his numerous notifications 😂😂
Just brace up and await his unending comments
Hahhahah, I thought I was the only one that noticed it... @quduus1 is a legend, my better mentor
Lolz 😂🤣🤣 abeg na lolz 😂🤣 I no be John legend lolz 😂🤣🤣🤣
Hahaha
Legend of trouble makers 😂😂🏃🏃🏃🏃
Heheheh😂.. I no dey of mommy
You dey oo 😂😂
Heheh...
Good morning mommy
Good morning my dear
How are you doing today?
Ahhhhh you don do over do oh lol 🤣🤣
Go and rest
This engagement has expired
Mtchew Pele, ominiknoweth
Who is this wan
Wura ni
Fox...this party is over naw