Sort:  

Omoh to be a terrorist no easy o.. I have been slapped, poured acid, E remain mk pesin shoot me for here.

Hahah, any one that say why you are looking for their trouble just hala me. I get your back.

I trust you!! Anyone Wey you no ft handle we go involve your Oga at the top. Nothing dy happen😂

🤣🤣😎 don't worry I get gangs