You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #48 - "Food"View the full contextView the direct parentglorydee (73)in Speak Peace • 2 years ago Uncle quduus1 have show O💃💃💃, thank God
Ahhhhh no time oh lol 🤣🤣🤣🤣 I no dey dull myself, tell me what I missed last week lol 🤣🤣🤣
Nigeria movie talk, I just tire
Ahhh you Sabi lolz 😂🤣🤣 how he con be who won
I don forget O
Ahhhh I am disappointed in you lol 🤣🤣🤣
My head full ni O
Taaahhhh shu
As he dey always come na
He japa lastweek