Aswear, I no lie, this babe can finish 10 fufu with beans, na she big pass everybody for house, no tell her say I tell you she Oπ€£π€£π€£π€£
You are viewing a single comment's thread from:
Aswear, I no lie, this babe can finish 10 fufu with beans, na she big pass everybody for house, no tell her say I tell you she Oπ€£π€£π€£π€£
Ahhhh lol π€£π€£π€£ how you take know lol π€£π€£π€£ una dey stay for the same House ni. Lolz ππ€£π€£, you nko you no dey chop am lolz ππ€£π€£π€£ 10 fufu ko
Na my immediate sis na, from the same mama, na only me no sabi the comboπ€£π€£π
Tf Lol ππ you and treasure are siblings???
Yes! Yes!! Yes!!!π
Ahhhhhh tf lol π€£π€£π€£π€£ ahhhhhh I can't believe this Lol ππππ
Where have you been bro?ππ
I dey my shell Lol ππππ tf Lol πππ