You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #48 - "Food"View the full contextView the direct parentglorydee (73)in Speak Peace • 2 years ago No be me O, lepa me, ask @treasuree, if to say I fit do the combination, I for don follow fat
Heheheh you are fat in the spirit lol 🤣 hehehe 🤣🤣🤣 you lepa for where lol 🤣🤣🤣 who tell you lol 🤣🤣🤣🤣 heheheh you are big
U no sabi me well be that, I don try to Fay tire, no way, even childbirth no break the jinx
Lolz 😂🤣🤣 you Sha never born reach three na lol
No, na 2 and I don hang booth 🤣🤣🤣
Lol 🤣🤣 you don hang both???
as how Lol 😂😂...
You no wan born again???
Are you whyning??
If your husband tell you to come, tell him no na, Se you Don hang both... Lol 😂😂😂
That wan don dey sorted tey tey
Lol 🤣🤣🤣 he go shock you lol 🤣🤣🤣🤣...
Haha🤣🤣🤣 fat in the spirit ke
Lol 🤣🤣 you fat lol 🤣🤣
I wish 😂😂
Lol 🤣🤣🤣 lepacious sardine