Nor be lie, you na confirm investor before and u think that is a wise choice.
Abeg I still dey ask oo, who iPhone help when android dey around, lolz.
Nor be lie, you na confirm investor before and u think that is a wise choice.
Abeg I still dey ask oo, who iPhone help when android dey around, lolz.
I am a real estate consultant and that alone opened my eyes to other investments. My dear, for this my level now .I no go carry my hard earned money go buy iphone...thing reach like 600 to 800k oo
Some reach 1m sef...na land money be that nah...I come dey carry land for my hand , what if the phone get lost 😂🤔
Hahaha, normally na that reason make I nor go use my money and I nor go encourage person to buy am except na for good reason.