As in ehn, if you know Ken and you Sabi follow instruction, then your own don better. Foxy stop to dey talk say you see hell oo, because you nor see..
You are viewing a single comment's thread from:
As in ehn, if you know Ken and you Sabi follow instruction, then your own don better. Foxy stop to dey talk say you see hell oo, because you nor see..
So you think say I no see hell to get her?
Ahhhhh then you no dey here oh🤣🤣🤣
The hell when you see so naw wetin you suppose to dey thank God for, nor be say you go dey talk am like say you dey suffer, lol. The truth is, you are enjoying that's just the truth, the hell you are passing through is gathering info and so many are seeking for it but they don't have it.