You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #54 - "Share Your Hive Knowledge"View the full contextView the direct parenthopestylist (74)in Speak Peace • 2 years ago Ah! @merit.ahama come oo, sir Sam said he has paid his tithe oo, I'm yet to see mine
Hmmm
So @merit.ahama , you never pay her
Wahala oo 🤣🤣
You are owing me one fight
One big one😂
If I throwaway slap give you ehn
Na everything you dey believe 😏
Hahaha, I think say you say you nor wan dey do giveaway Again? Well, e be like say you don change your mind, abeg mama do giveaway na 🥵.
Better send your tithe over oo 😏
🤣🤣🤣🤣
This girl ehn... Ahhh I don tire 🤦♀️
Why you dey taya na? We never start oo, this one na preamble sha
Better carry your amble go that side o
I wan stop for preamble 😂
Hahaha, amble say he dey go another place first sef 😂