You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #1 - Compulsory Vaccination In Nigeria View the full contextView the direct parentiskafan (72)in Speak Peace β’ 3 years ago No dey insult my country for you, I go spank you ooooo π π
Lol, las las na our country. Pls o...e tey wey person spank me..do me the honors
Who is this guy sef ππ€ not me oooo, look elsewhere
No be you start am with the incompetence of your road safety officers
I didn't start anything ooo, na him start am πππ
ππ π€£