You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #1 - Compulsory Vaccination In Nigeria View the full contextView the direct parentiskafan (72)in Speak Peace • 3 years ago Eh ya 😄 You don give long thoughtful comments... Aunty wetin you chop this morning 🤣🤣
E be like say @khaleesii chop better swallow this morning o
I just nor know why she nor share small make we for get strength type long comment
I swear. She suppose share that food with us, I don't know why she no remember to bring am come
We go do am back 😑😒
I never eat oh, buy me food abeg.
Why she too like lie like this nau 🤧😏😒
I haven't oh, seriously, I am just passionate about the vaccine thing 😆
Eh ya 😄 when passion speaks, listen 🤣🤣
😆 leave me jare
🤣🤣🤣 I won't oooo, na me and you today
Wait, where @deraa sef? Have you seen her break light today? 🙂
I haven't oh, this meeting needs to be had oh, this procrastination.