Sort:  

Compassionate indeed...
If na bubu kind of compassion, all of us go gather die here

abeg wetin be Bubu zodiac, make we no weda na wetin dey do am..

E be like se we go dey use zodiac vote now kwa ///lool