You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #1 - Compulsory Vaccination In Nigeria

in Speak Peace โ€ข 3 years ago

Thank God say I meet you dey talk about am today

If I try explain how this username stress me one day, you go follow me cry ๐Ÿ˜

Write change of username application letter send give @hivebuzz ๐Ÿƒโ€โ™€๏ธ๐Ÿคฃ

Sort: ย 
ย 3 years agoย ย 

E be like say na wetin I go do. Cause I don tire to dey go upandan con see say person don tag me. E go con be like say I be snub

Yes o, start writing the application ๐Ÿ’ช

Oh God, this girl is mad ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

You talk say make him write username application to who? ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜