You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #54 - "Share Your Hive Knowledge"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (76)in Speak Peace • 2 years ago See my whale in the making nau Make ona clear road for the girl wey sabi 😂 Ride on ma! We are your children, mummy us 🤣
Hahaha, hype sister when I go get. Well, you na our grandmummy oo.
No wahala, at least you agree say you be our mummy 😁
Yes naw, I be ona pikin first, that mummy na future name, hehe
I see 😏😏
Yes grandma 🥰