Sort:  

😂😂😂😂

My leg no dey dey one place nau.... I am a wanderer remember 🤣🤣🤣

Ohhhhh how did I forget that? 😂

You have amnesia babe, you need to see the doctor 😜😜

You need flogging this girl 😑

Hehehehe, bring your cane make I flog you first 🧐🙄🤣

You wey dey call person waka waka, na you waka pass...😏

🙄 I hope you are not talking to me that's very quiet and always in her own posts 😒

😂😂 quiet key..
Ok.. I wasn't talking to you..I was talking to @merit.ahama

Oh better, I hope she takes advice and stay quiet small

I hardly doubt she will, she no dey sidon one place, which is why a lot of people love her.

Awww now I'm wishing I'm the one that's @merit.ahama 🥰

Abeg tell am oooo, @merit.ahama Waka pass me sef. 😏🤣🤣