Sort: ย 

Na your name be number one na ahhh
That's a special place for you oo, welcome ๐Ÿค—๐Ÿค—

Awww sweet mouth want me make me cry o
Shey them nor dey cut onions around her so? ๐Ÿ˜‚

This one onions dey always pepper your eyes, hope you never dey date suya man๐Ÿƒ๐Ÿƒ

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Better run far, if not your cry nor go finish

ย 2 years agoย (edited)ย 

But mummy i was only asking a question na ๐Ÿฅบ๐Ÿฅบ, but wait are you not dating aboki ?๐Ÿƒ๐Ÿƒ๐Ÿ˜๐Ÿƒ๐Ÿƒ

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Don't give me that look please
Why will you ask me that kind of question if you're not looking for my trouble?

Oya sorwi, yarinya ๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿƒ๐Ÿƒ๐Ÿƒ๐Ÿƒ

๐Ÿ˜‘๐Ÿ˜‘๐Ÿ˜‘

Ahhh we saw it lol ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ a place for violent women Lol ๐Ÿ˜‚

Confirmento๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Lol ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ heheh ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Ahhh lol ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ Merit dey smile ahhh run ohhh photo Lol ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

And how e take concern you Aproko

Lol ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ yea I love you too lol ๐Ÿคฃ

@hopestylist come and see us lol ๐Ÿคฃ