Sort: ย 

Must he show face?? Wetin you wan use his face do??

Nor start abeg ๐Ÿ™„
Nor be your face I say make you show
I nor come for vawulence today

๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ Vawulence free weekend shay ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚

Lol

Heheh. No worries. You done Dey send me away baah..

No na, is nor like that ๐Ÿฅฒ

Then itโ€™s like how. You that na small remain make i Dey call you in-law

In law how? ๐Ÿ˜‚

You should ask properly now. At least start practicing

Na so vawulence dey start ๐Ÿ˜‚

Lol. I am in love with vawulenceโ€ฆ

I don know you, know vawulence before ๐Ÿ˜‚ you are doing well ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚

๐Ÿ˜†. Thatโ€™s a good form of recognition.. abi Na lie? ๐Ÿ˜‚

No be lie jare, you are doing well ๐Ÿ‘

the only guy that will take bullet for love

For this era

na pass I just dey pass o ๐Ÿšถ ๐Ÿšถ

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
E nor shock you too?

E over shock me o but as you come talk say the only guy sha

Lol he don break record o

๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ guinness book of record

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚


I was crushing on his voice and handsome face.
Nelson happy new year oo
I hell ooAhhh @merit.ahama i never knew that @nelson-george is a comedian oo.

Haha now you know but he can be very tricky with his jokes, sometimes I can't help but hate him after reading his jokes ๐Ÿ˜‘

Ewo.
E be like una get matter to settle ๐Ÿค”

Lol we nor dey plan to settle ๐Ÿ˜‚

ย 2 years agoย (edited)ย 

Ahhhhh
The story continues๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Nawa ooooo
This @nelson-george guy Sabi all of Una so๐Ÿ˜‚

E fit no know oo

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Okay na silent admirers Una b so

For this 21st century ๐Ÿ˜‚

Hahaha
Guy be calming down.
I just get to know people here.
Life goes on.
Please do and use threespeak lemme see your face too๐Ÿ˜

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

I go dy show my wall dy talk for background if I dy use threespeak

Wetin be that๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
No try am ooo

My shadow go dy show sha๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Ahhhhh
I didn't tell you.
If you don't show your face it won't upload oo

Present Teacher ๐Ÿ˜

Mad oooooo
Dem dy group us into people wey fit take bullet and people wey no fit๐Ÿ˜‚
How you take Sabi say I dy use people dodge bullet sef๐Ÿคฃ

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
It's obvious, who go be Dr Sopulu if bullet touch you and you come die? ๐Ÿคฃ๐Ÿƒโ€โ™€๏ธ

๐Ÿ™„๐Ÿ™„