Sort:  

Can't I bring something else, I don't like salad oh

😒😒😒😒
Oya you buy the salad cream and @samostically will bring the salad... Is salad I want to eat ni 🥺

I'm sleeping!

Sleeping on new year day 🙄 hunger never reach your side... Wait for it

Lol, I have food from last year for kitchen. With my favourite beer and even some biscuits wey my neighbour bring come. Sleep no dey come, I wan reply all the comments for my last post plus this one

Better wake up 😑 abeg send some biscuit come my side na 🥺 abi na small food you go send? 🙄

Biscuits ... let me guess you are in delta?

I can bring salad cream, surely.

I'm waiting 😇

Wait outside oh