You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #54 - "Share Your Hive Knowledge"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (76)in Speak Peace • 2 years ago Na me loyal pass Nor tell me say you just dey wake up sha 😂 Because e dey like say you wan do alnight so
See pot calling kettle black.
I'm sure you're already drafting next weeks post now sef 😅
🤣🤣🤣🤣
Not at all
Na only one post I fit write o
I don even publish am
Tomorrow will take care of itself 🥲
You wey I know 😏
😂😂😂
Stop na
See time and you're still firing away
Omo 😂🤣
Wahala o 😂
Ha!
Na so Una dy run am?
Una fit even draft the post of next week when be say person never even get draft of a post for 3days sef
Life no dy balanced sha
🤣🤣
Merit loyal? Hmmm 🤔
Trouble maker ☺️😂
A trouble maker can be loyal too na 🥲