Sort:  

You have you being vaccinated? 😏

No o, I dare not

Why not?

Don't tell me you are one of them?

I'm one of them, fear nor go allow me take am o

Haaa, goan take oh

Okay I heard you 😏

Lol, they stubborn na why them dey forge. Even na angel say make them take am they go still say na demon talk am ..

Wetin I dey talk sef 😂😂

😂 Abeg think wetin you dey talk, I dey come back to reply you